Holuwa – God’s Kind of Love Mp3 Download & Lyrics

Gospel Music Lyrics Music Videos

AfroFlavor presents God’s Kind of Love by Holuwa, a powerful Gospel song filled with inspiration, faith, melody, and uplifting African sound. Stream, enjoy, and download the song below.

Lyrics

Let’s talk about love — God’s kind of love
The one that does’nt change, even when things tough
Let’s talk about grace — e dey free, e dey flow
God put my feet back on track

Anywhere I go, wetin dey move me
No be money, no be fame — na God dey groove me
Different people, different place
But na the same love dey show for face

Let’s talk about love — God’s kind of love
The one wey no dey change, even when things tough
Let’s talk about grace — e dey free, e dey flow
God put my feet back on track

From smile of pikin to elder wey cry
His love dey reach low, His love dey fly high
Not a breeze that pass and go
Na steady flame wey dey always glow

Let’s talk about love — na God sure pass
He no dey fail, He no dey cast
Let’s talk about hope — e dey warm like sun
From beginning to the end, He be the only One

As gentle as morning rain
As deep as ocean pain
He dey hear us all the same
Jesus love no dey play game

Let’s talk about love, make we talk about am
No be man love — this one dey stand
Let’s talk about love — the real, true type
God’s love no dey fake, e too get might

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *